Jamo Wire igida

Sélectionnez la langue pour traduire cette parole

Jamo wire it's your boy Jamo pyper
Never put your mind somebody
No dey believe in anybody
Igida eyen fo ni omo Araye
Igida eyen fo
Baba gbemileke
Gbemileke o
Never put your mind on somebody
No dey believe in anybody
Igida eyen fo ni omo Araye
Igida eyen fo
Baba gbemileke
Gbemileke o
Igida eyen fo
Baba gbemileke
Gbemileke o
All my guys Dem dey call me bonfo
Ninu oju orun ti eyen fo
I never relent And I keep them hustle
But now they want to know my rule
Ninu oluwa wo mo we
Ti won ba ri oju iya won a se omo lore
Them talk say I no fit blow
Say I dey waist my time dey go studio
Dem say music no be for poor people
And I tell them oluwa ase o
Omi ti mu ko ni San Koja mi
No go predict me iwo ko lo dami
God Don know oluwa have no it
Then I dey eat once in a wifey
But now I dey eat anyhow I like
All the girl for my street them want to get me
Never put your mind somebody
No dey believe in anybody
Igida eyen fo ni omo Araye
Igida eyen fo
Baba gbemileke
Gbemileke o
Never put your mind on somebody
No dey believe in anybody
Igida eyen fo ni omo Araye
Igida eyen fo
Baba gbemileke
Gbemileke o
Igida eyen fo
Baba gbemileke
Gbemileke o
Dj remix for the verse 2
Se tori olowu ni won se dawu
No forget maluu tio ni ru
Oluwa ni Bo adesina
Neva put ur Mind on anybody cos
I believe in man da ni
Make u just dey yourself like kiss Daniel
If you are a Christian make you just dey go church
If you are a Muslim make u just the go mosque
You gat face face something so you can have a story
Four four years life give me glory
You go down way I go suplay you
If I think about where I start from
But now see what God has done for me
Ye Ye Omi man Bo loju mi
Omi man Bo loju mi
Never put your mind somebody
No dey believe in anybody
Igida eyen fo ni omo Araye
Igida eyen fo
Baba gbemileke
Gbemileke o
Never put your mind on somebody
No dey believe in anybody
Igida eyen fo ni omo Araye
Igida eyen fo
Baba gbemileke
Gbemileke o
Igida eyen fo
Baba gbemileke
Gbemileke o

SOUMETTRE LES CORRECTIONS