Korede Bello feat. Don Jazzy mungo park

Sélectionnez la langue pour traduire cette parole

oga don jazzy twale
wen you go marry
shebi u get the money
kilode why you dey dulling
yesterday orobo
today na lepa
sheh na omo dudu
abi omo pupa
no kill ur self
pick one already
wetin u dey find like u wan discover mungo park

SOUMETTRE LES CORRECTIONS