Pitahappy this is me!

Sélectionnez la langue pour traduire cette parole

Na me bi this o, Jesus don better my life
I see you no know me again o, O-O
Helep me make I give am praise
I don do me better
Blind Bathemaus encountered Jesus
E come ope em eye, na so e begin to see
E reach ‘im home, everybody o (Dem surprise o)
E reach ‘im village, all the people (Dem dey wonda)
E reach ‘im home o, everybody o lolo (Dem surprise o)
E reach em village, everybody gather to see o (Dem dey wonda)
A begi make I pass, which Pathy be dis o?
Abegi make I hear word oo (hear word o)
Na so they gather to see, if na true be that
They doam tu mbo-tu mbo because they no believe
Touch my head touch my leg, if you de see me so o
Touch my back touch my nose if na true be this
Broda Bathy dey smile, testimony for em mouth
E no vex rara; look me wellu wellu oooo.
Edon better my life o; Edon better my life o -o
Edon better my life o; Edon better my life o
Edon better my life o; Edon better my life o -o
Edon better my life o; E don do me better!
Broda Bathy na blind beggar o oo
Everybody sabi broda Bathy
Every, everyday, (E dey comoti de beg)
Inside the rain; inside the sun oo (E sidonu de beg)
One day they say Jesus go pass
They say Jesus go pass here today o
E come prepare himself, na so E say (I go shout wo)
If Jesus go heal me today (I go hala)
Jesus the Son of David o; have mercy on me
Jesus the Son of David o; have mercy on me
Busybody wey dey there, dey no won hear em voice;
Busybody wey dey there, they come begin dey vex
Shorup, keep quiet! which Bathy be this ooo
(Edon do me better)
As Bathy dey shout, Jesus hear em voice
Inside the crowd wo, Jesus hear Bathy
Sete E come stop, E sendi for Bathy o
Busybody come change o,
Everybobdy come congratulati broda Bathy

SOUMETTRE LES CORRECTIONS