Accomplice feat. Various Artists necessary

Seleziona il linguaggio per tradurre questo testo

(Intro)Lo
Do you know the feeling when you plan no dey work
Mama no dey work
Papa no dey work
All your brother and sister how dem wan dey chop
Farabale Oya reason wetin I dey talk
Oh! no they don't understand
Akan mora lasan ni you no be my friend
Oh no they don't understand
Won ro pe sheyre sheyre ni
Till they see me in the Benz
So I call on Jehovah
Jehovah bless my way
Ngbo ti won ba ninu igbe lowo wa
Shole be sinu soak away
Abeg my padi take it easy
Everything weh dey shele get reason
You go blow, I go blow
You go shine, I go shine
Nobody weh no get season
Lala to roke, ile lo nbo
Awon to fe doloro laye won yapa gan wonpo
Mo ni lati kekere ni won ti nsofun mipe
Kirakita o dola laye
Eni mo'way sha lo mo'we
Yeah yeah
O nece-ce, o ne
O necessary,)
Ati lowo nece, o ne) 2×
O necessary ah.)
O nece-ce, o ne
O necessary,)
Ati lowo nece, o ne) 2×
O necessary ah.)
Oh uh oh oh oh (3×
Yeh e yeh eh eh (3×
Oh uh oh oh oh (3×
Yeh e yeh eh eh (3×
You don't know what's of the sun
Until you have felt the rain
You don't know the true meaning of joy
(Rara o rara o)
Until you have felt the pain
Some people think I just made it overnight
I remember days when things never went right
I no fit depend on nobody
No mummy and no daddy na just me against the world
And I had to fall to rise up (rise up)
And I make mistakes to wise up (wise up)
Sometimes before you log you gats to burn boshe ma nlo niyen
So take everything that happen as a lesson
Something weh bad gan fit be a blessing
In this life what tomorrow holds koseni tomo
So let go
Lala to roke, ile lo nbo
Awon to fe doloro laye won yapa gan wonpo
Mo ni lati kekere ni won ti nsofun mipe
Kirakita o dola laye
Eni mo'way sha lo mo'we
Yeah yeah
O nece-ce, o ne
O necessary,)
Ati lowo nece, o ne) 2×
O necessary ah.)
O nece-ce, o ne
O necessary,)
Ati lowo nece, o ne) 2×
O necessary ah.)
Oh uh oh oh oh (3×
Yeh e yeh eh eh (3×
Oh uh oh oh oh (3×
Yeh e yeh eh eh (3×

INVIA LE CORREZIONI