Angel Amienyi
so so wonder
Seleziona il linguaggio per tradurre questo testo
Na so my Jesus him dey sweetie my heart o 2x
Thank you, for wetin u dey do
Thank u for wetin u don do for my life
E sweet pass honey, this Jesus na wey o
Na him sweet love o, na him dey keep me
I dey jolly de go, cos him love for me oh
Na ba baâ¦.
Na soo so wonder him dey do
Na soo so better thing him dey do..
Na wetinâ¦I go give u papa
Na wetin wetin wetin I go give u my father
My praise, my worshipâ¦p
My praiseâ¦my worshipâ¦oh papa
Repeat chorous