Atela ojuju calabar

Seleziona il linguaggio per tradurre questo testo

its atela oh nah
I move around I take a holiday
I cross river wetin I dey find
I see the land is green everywhere o
I meet uduak and that na De case
The girl strong (strong)
the girl fine (fine)
She loves to cook o I love to chop
She sabi say
The place I come from I dey farm
I dey fear to as but I want tell am
I like the way you dance ojuju calabar
And when we dey together chai!
Abasin mbok
You dance like say nah me the give you quandala
You got me loving you ojuju calabar
Ojuju calabar yeah4
Cos its a wonderful tendaful feeling
Baby can you give me that miracle
Feeling
She just dey move like say nah she getti the town ohh
She roll the boat like say nah she we sabi paddle
She like to wiggle around her big waist o
She do like say nah she just sabi wetin I want oh
I be wanting the love (love)
I be wanting the all (all)
I be loving the way you cook afang
Oh my God!! (God)
I be loving the way you Nam kwau don moh
shey nah me dey fine e be like say now I don find
I like the way you dance ojuju calabar
And when we dey together chai!
Abasin mbok
You dance like say nah me the give you quandala
You got me loving you ojuju calabar
Ojuju calabar yeah4
Cos its a wonderful tendaful feeling
Baby can you give me that miracle
Feeling
Wonderful marvelous feeling
Is the way I feel
Miracle amazing feeling
Ewho you dey killing me baby
Is the way I am feeling for you
Iwo no go matter, ego no go matter
Owo no Go matter for me and you
It is a wonderfull tenderfull feeling miracle amazing feeling

INVIA LE CORREZIONI