Burna Boy yawadey

Seleziona il linguaggio per tradurre questo testo

Create AccountLogin
CountryVerifiedAdd SongCategories
Burna Boy - L.I.F.E - #Yawadey Lyrics
Embed #Yawadey Lyrics on your site
Oh lord have his mercy
I been dey wear Versace shirt
They wear their ray bann
So they need Versace shirt
Happy is the nation
Dem play me song for tv and radio station
Dem a see me risen in the stereo still done
And they talk
They taking on me's behaviour
Them call me Oluwaburna lyrics creator
On the road to greatness
Dem a sink under haters
Some of them a hire private investigator
I tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force
If you never see landlord yawa dey o
And if you never know
Yawa dey o
You dey for house, you see your family dem never chop
Yawa dey o
And if you no go church
Yawa dey o
And if you no dey rush
Yawa dey o
Comot for road
Police stop you dey search you see poli
Yawa dey o
See in 2010 when I drum a single
I was skinny
And my face was full of pimple
Then they tell me say this music industry simple
I go use my eyes to see
No be so this thing go
The tin go
No be say I wan blow with one track
And my music fade away
And I no fit come back
I dey try to win a grammy
To say I don die
But 2012 I sign the contract
I tell them no be by force
As I dey try waka pass
I dey do my thing
I tell them no be by force
This new era is not the same o
New era galala go put them to shame o
Oya, oya, show them, kill them, show them
Buy / Stream #Yawadey here.
No contributions yet, be the first to contribute
Tell us what you think Burna Boy is saying in the lyrics of #Yawadey?
Submit Please Login to Decode #Yawadey Lyrics

INVIA LE CORREZIONI