P-Square feat. J. Martins e no easy

Seleziona il linguaggio per tradurre questo testo

Baba God na your handwork eh
No be lie
Na your handwork eh
easy eh (oh oh oh oh)
to dey sing and dey dance
and the people dey rejoice eh (oh oh oh oh)
brother my sister
No be today (oh oh oh oh)
good or bad eh
make we dey thank God eh
Baba God
na your handwork eh
No be lie eh
say no be lie eh
No be everybody wey sleep for
wake up see the light eh
See the future is
bright eh
and e dey enter for eye eh
Make you do
your best eh
Baba God go handle the rest
Even if you no get money (eh eh
dey jolly dey shake body (ah ah ah)
No need
to dey tear body
E fit no be God e e e (ah ah
__________ dead body
Nobody be __ baby
you fall you go stand up again.
You try am again
and again and again
cos e no easy eh
(back to )
My people eh
good day
Nobody wey come for this world to suffer
Na your turn
another man tomorrow
My brother
kain life be this eh?
Everybody get him own way
to follow
but e no easy eh
(Refrain then
Eh eh eh
Ah ah ah
The true
story be say
this music no be today eh
The thing
been dey start like play play
but now we don dey
tro wey eh.
So make una make una serious eh
una business eh
Make we dey try to dey rejoice eh
(why?)
cos e no easy eh
Even if you
no get money (eh eh eh)
dey jolly dey shake body
(ah ah ah)
Cos the way you dey vex dey
complain
E fit no be God e e e (ah ah
__________ dead body
Nobody be __ baby
you fall you go stand up again.
You try am again
and again and again
(Back to
E no easy eh
My brothers and
sisters
E no easy eh
Even if you no get money
no easy eh
to sing and dey dance talkless of to
shake body
E no easy eh
Na your hand work
God na your handwork eh
Na your handwork eh
if we no get money
We go jolly dey shake body
your hand work eh
E no easy eh

INVIA LE CORREZIONI