RunTown feat. Illbliss can t hear you feat runtown

Seleziona il linguaggio per tradurre questo testo

it's kezzyklef productions
illigati
everything soft
alhaji
na wetin your girlfriend dey call me
this kind love I use to imagine
ehn ehn oh no
tell dem is a balling is a habit
you can hate me
as long as you need me now you hate me
baby girl you bad oh
say the way you whine oh
girl na whine whine
say you be like magic oh oh
killie me
ohema gimme shito make I chop oh
killie me
and baby girl na the way the thing go take oh
killie me
see am counting my money so I can't hear you X2
iwatago wa drink the champagne like i do
toss money all around cuddle in my boo
toss money in the air mad over you
I didn't understand how I feel about you
we ball with the buses blase around town
party non stop ever since we touch town
party don stop we tops in all chart
flex with the row we murders a new strat
my dress concealing
aswadipka killing
asamanono wesekwa with boss illi
asamanono I put the money by the millie
asabiidkpemana am a oh billie
alhaji
na wetin your girlfriend dey call me
this kind love I use to imagine
ehn ehn oh no
tell dem is a balling is a habit
you can hate me
as long as you need me now you hate me
baby girl you bad oh
say the way you whine oh
girl na whine whine
say you be like magic oh oh
killie me
ohema gimme shito make I chop oh
killie me
and baby girl na the way the thing go take oh
killie me
see am counting my money so I can't hear you X2
ehn iwatago illisharpo illighati illiramo one man have her
and the chicks say with dey amuse them
and the way we dey ball dey offend them
e dey stress dem
e dey pain dem
today boys geting cake we dey thrash dem
dress code silly
aswadipka killing
asamanono wesekwa with boss illi
ah everything Soft X2
she be meat pie everything soft
lots of baller ain't need your love
alhaji
na wetin your girlfriend dey call me
this kind love I use to imagine
ehn ehn oh no
tell dem is a balling is a habit
you can hate me
as long as you need me now you hate me
baby girl you bad oh
say the way you whine oh
girl na whine whine
say you be like magic oh oh
killie me
ohema gimme shito make I chop oh
killie me
and baby girl na the way the thing go take oh
killie me
see am counting my money so I can't hear you X2
it's kezzyklef productions
illighati illighati illighati one man army X2

INVIA LE CORREZIONI