RunTown feat. Uhuru the banger

Seleziona il linguaggio per tradurre questo testo

uhuru huru huru
it is the runtown oo
anytime anytime anytime anytime anytime….
anytime wey you yanganayanganayanganayanganayangana
anytime wey you yanganayanganayanganayanganayangana
suddenly suddenly
everyday your guy dey collect
see the way the chicks dey correct
see the way the money piling
suddenly suddenly oo
everyday your guy dey collect
see the way the chicks dey correct
see the way the money piling
time nor dey
time nor dey
i dey hussle for my pay
every night and every day
time nor dey
i dey thank god eey
for his blessings for my way
every night and every day
anytime wey you yanganayanganayanganayanganayangana
anytime wey you yanganayanganayanganayanganayangana
hai panama
impa lediran
aran chang chong
sigi wa fiki la nigeria
waininiran
why dont you come and shake your body
her front and back
bengabeng yama wey say hunga huun
ogon kunkon
weyngen luken
koso chunkori
runtown ona uhuru
wene whatever
i go kawo uhnon wo re
afrik chemsini ma he
lets feel it
anytime anytime anytime anytime
anytime wey you yanganayanganayanganayanganayangana
anytime wey you yanganayanganayanganayanganayangana
time nor dey
time nor dey
i dey hussle for my pay
every night and every day
time nor dey
i dey thank god eey
for his blessings for my way
every night and every day
anytime anytime anytime anytime
anytime wey you yanganayanganayanganayanganayangana
anytime wey you yanganayanganayanganayanganayangana

INVIA LE CORREZIONI