Yung GreyC feat. Patoranking chukwuma remix

Seleziona il linguaggio per tradurre questo testo

intro]
wooooooh
no nananananana
didida didida da da
yunggreyc yunggreyc yunggreyc pon the mic
naija ninja ninjas storm the place
patoranking i get cuma
na pianop on the beat
say me now
everybody help me find chukwuma
mummy and daddy help me find chukwuma
everyday you dey make me cry chukwuma
kilode koma se mbai chukwuma aaiihh
you carry sala girl sef dey go their way
you nor get spec anyway na way
anything wey come you go just dey wail
hey hey hey hey hey hey
nor be wey chop my rice chukwuma
you promise say you'll always treat me right chukwuma
after everything wey i buy chukwuma
timbaland adidas louis v everything
boy you too dey follow girl chukwuma
na me sapele number one girl chukwuma
wetin you dey find when you get me chukwuma
you nor get eyes
ola ti feri chukwuma
you carry sala girl sef dey go their way
you nor get spec anyway na way
anything wey come you go just dey wail
hey hey hey hey hey hey
everybody help me find chukwuma
mummy and daddy help me find chukwuma
everyday you dey make me cry chukwuma
kilode koma se mbai chukwuma
everybody help me find chukwuma
mummy and daddy help me find chukwuma
everyday you dey make me cry chukwuma
kilode koma se mbai chukwuma aaiihh
you carry sala girl sef dey go their way
you nor get spec anyway na way
anything wey come you go just dey wail
hey hey hey hey hey hey
patoranking again chukwuma
me love this girl em but me never chukwuma
the girl them tell me all like adam odoma
but me give them well well i cannot stop over
calm down dem dem dem dem
how you so find the other girl to give ah them
i yo picked up on the benjamin stop run
that why me give baby other girl man
are you me rate
the other girl na see dem face
girl na you me rate
anytime i whine them with
girl na you me rate
even when them dance come me place
are you me rate
so baby
comot your eyes from the other girl them
baby eeee
dem dem dem oya dem dem
here me dance a bit
no time the girl dem a call
dem say patoranking yes we want to ball
yeah if dem dey with me dem never dull
i dey ready ready ready anytime wey me i come
you carry sala girl sef dey go their way
you nor get spec anyway na way
anything wey come you go just dey wail
hey hey hey hey hey hey
everybody help me find chukwuma
mummy and daddy help me find chukwuma
everyday you dey make me cry chukwuma
kilode koma se mbai chukwuma
everybody help me find chukwuma
mummy and daddy help me find chukwuma
everyday you dey make me cry chukwuma
kilode koma se mbai chukwuma aaiihh
you carry sala girl sef dey go their way
you nor get spec anyway na way
anything wey come you go just dey wail
hey hey hey hey hey hey

INVIA LE CORREZIONI