D Prince feat. Wizkid ojoro cancel

Selecione o idioma para traduzir esta letra

D'Prince is here
Lelelelelele ye ba
Yeba ye yebam
Olelelelelele yebam
Yeba eyy
Omoba Add or View Explanation Tele mi kia kia
Tele mi kia kia
Oh baby kia masa
Oh baby maza maza
I'm knocking on your door
Can I come inside?
I know what you like
Oya break it down
Every party, she dey shut it down
Everytime when she hear the sound
Me just dey wait I go take you down.oiiii
Oya take it up
I like the way she dey back it up
This matter we go take it up
If the party dey dull she go wake it up…oiii
From Lagos to Sokoto
Gwagwalada to Soweto
Dem wan follow me gbalaga
See them, they be bursting that sokoto
Oya follow me baby o
My fine fine baby o
I'm loving you baby o
We can do anything wey you like
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, give e me
I dey give you, give e me
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, make I take
I dey give you make I take small
Dem dey feel am for Gwagwalada
Dem dey feel am for Adamawa
Dem dey feel am for Anambra
For Nassarawa dem dey cause Kasala
Baby whine o
Ahh do am o, whine o
This your whine o
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, give e me
I dey give you, give e me
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, make I take
I dey give you make I take small Add or View Explanation Tickle me, tickle me, tickle me
Tickle me
Come tickle my soul
Tickle me, tickle me, tickle me
Tickle me
Come tickle my soul
Ice baby
Fine well well
You posh pass
Posh paname
Hot Omotena
Watanamera
Tele mi kia kia
Tele mi kia kia
Oh baby kia masa
Oh baby maza maza
I'm knocking on your door
Can I come inside?
I know what you like
Go down below
Omoge I like your soft pillow
The way you rock it o
Omoge you go kill person o
Go down below
Omoge I like your soft pillow
The way you rock it o
Omoge you go kill person o
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, give e me
I dey give you, give e me
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, make I take
I dey give you make I take small Add or View Explanation Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, give e me
I dey give you, give e me
Ojoro cancel baby o
Ojoro cancel baby o
I dey give you, make I take

ENVIAR CORREÇÕES