El Ziki ayo

Selecione o idioma para traduzir esta letra

Intro
Yea Yeh
Yeh yeh yeh
Yeh yeh yeh
Ziki aii
I believe that I can fly, eh eh
I believe that I can touch the sky, yea
I believe the sky is not the limit
For me and for you oh
Brother no vex
If dem tell you sey
You no go make am
Sister no fear
Everything go turn around today
No worries, no worries
Better go come
No worries, no worries
Ibukun go show oh
Plenty money
E go better
Ibukun come oh
Ire A bami dele oh
We no go suffer
E go better
Plenty blessings on me oh
Plenty blessings on you
Ayonitemi
Ayo Ayo Ayo
Ayonitemi
Mo gbe ledami soro
Kin riba tise oh, eh eh
Gbogbo kirakita aye mi
Oluwa bawonsoro
Money dey work, baboon dey chop oh
E no go dey mummy
We go dey dance and we go dey sing oh
that one go be my own
We go dey count your blessings yeh yeh
Baba go do am so
You know sey he go treat you right
e no go tey
Plenty money
E go better
Ibukun come oh
Ire A bami dele oh
We no go suffer
E go better
Plenty blessings on me oh
Plenty blessings on you
Ayonitemi
Ayo Ayo Ayo
Ayonitemi
Ire bami dele yeh yeh yeh yeh
Marona gbegba yeh
Ibukun oluwa bamidele
Oreoluwa de eh
E go better
Plenty blessings on me
Plenty blessings on me
Ayonitemi oh
Ayo Ayo Ayo

ENVIAR CORREÇÕES