Fabulous Pizzy balance

Selecione o idioma para traduzir esta letra

na na na na na
ye I ye
u already know
fabulous pizzy
excuse me girl my name is fabulous pizzy
na me be the guy wey dey use music torment my city
I know you're, you're wondering kini bobo yi feso
I no do shakiti, farabale gbomi
I go cover you like naija artistes cover hello
I no go bother you or turn you around like semo
before u call, I go don pick say hello
before you bere, I go don say melo
Olomi give it to me coz me I balance o
as you see me, my pocket gallant o
o baby come closer I no be miscreant o
o baby sunmo bi omo u too set o 2x

ENVIAR CORREÇÕES