Jumabee problem

Selecione o idioma para traduzir esta letra

S2DB music
They call me Jumabee
Aunty ohhhhh ooo
Aunty the way you dey dance no go kill me
Sister the way you dey dance no go wound me oh
Aunty the way you dey dance no go kill me eeee
Sister the way you dey dance no go wound me oh
‘Cause the only problem be say
problem be say
When you dancing na problem
The only problem be say
problem be say
When you walking na problem
The only problem be say
problem be say
When smiling na problem
The only problem be say wetin you carry for jeans dey cause problem
Yepa, you're the defination of what they call speechless
Yayi, even with their policy for lagos you no they cashless
Iya, see as your tyre tush e be like tubeless
Uyia, with you i don get work i no they jobless
So baby teach me everything like a jambite
And i mean every every day no be one night
And even when you play me me i no go bite
Abeg come make we play under the moonlight
Aunty the way you dey dance no go kill me
Sister the way you dey dance no go wound me oh
Aunty the way you dey dance no go kill me eeee
Sister the way you dey dance no go wound me oh
‘Cause the only problem be say
problem be say
When you dancing na problem
The only problem be say
problem be say
When you walking na problem
The only problem be say
problem be say
When smiling na problem
The only problem be say wetin you carry for jeans dey cause problem
There is problem with our qualities characteristics of tombo,
There is problem with your fine face beautiful shape like say na uche jombo
Baby your 1 + 1 is 11
And your sweet figure 1+ 7
See your calculative waka like say na mathematics abi na algebra
and your quantitative something wey no dey yarn see as e fine come look like zebra
My ojenkelu see as you gangalu you tall gidigan, you no bukuru at all
Aunty the way you dey dance no go kill me
Sister the way you dey dance no go wound me oh
Aunty the way you dey dance no go kill me eeee
Sister the way you dey dance no go wound me oh
‘Cause the only problem be say
problem be say
When you dancing na problem
The only problem be say
problem be say
When you walking na problem
The only problem be say
problem be say
When smiling na problem
The only problem be say wetin you carry for jeans dey cause problem
Ololo ololo masun

le problem share!
le problem Sheyyy!!
yakwua! yukataa!!

ENVIAR CORREÇÕES