Oritse Femi awooo ewa

Selecione o idioma para traduzir esta letra

da beat on the beat
Ori mi oh
ahan ewoo eey
ratata ratata musical taliban number one
ayoayo
hmm ahan ahn egbe
dem dey talk say we nor go make am
dem just dey pray make we rise and fall
upon everything wey dem dey do
dem see dey see us dey stand up tall
na god help me oh
enemies for use me dey play ball
come on
baba god ee oo na you dey make me dey dey on top oh
oya make everybody dey dance oh
awooo ewaa
everybody dey dance oh
awooo ewaa
everybody
awooo ewaa
All the mama and papa dem shake body
awooo ewaa
small small chicken the pikin dey bend no level
awooo ewaa
iro ni kpe kpeta aja no lerun
awooo ewaa
when dem see we dey come
dem go like to lock up
when dem see we dey ball
dem dey like to jealous jekomo
enemies want to mock on me
and they want to get rid of me
ori we lerey she gbele oh
ori shere ma je lete oh

ENVIAR CORREÇÕES