T-West work pray

Selecione o idioma para traduzir esta letra

ID cleft on the beat E'shammal lo lo lo
Is west T...
Team respect
Team lion oh.
Ogbeni I dey go for the riser now oh
Paddi my eye still dey, dey for the paper omo boy yeah yeah
Alaye double your hustle lo oh
The street na the story line oh no be osho and jax oh
As I dey work I dey pray...
(As maga dey fall) make mugu dey pay...
Adura loke street everyday... I
As I dey work I dey pray As I dey work I dey pray
Make my turn come oh o.
(control lo) Make my turn come oh o...
(Confirmmay) Make my turn come oh o...
(Say I go call rossel UBA) Make my turn come oh o na na
Make my turn come oh this year this year... oluwa abeg oh
E duh tay when I dey hustle I dey keep am on a low boy
No put hand for the things wey you nor know boy
Now Welcome to the word of the street, you're on your own
You say the money we dey spend na
blood money guy go do your own eh eh eh
(no be small thing oh) See I dey ball
like PATO you fit put me on a RANKING
You no fit see me online if no be BANKING
they say many are called tell me na who they choose
Na moet we dey pop no be bobo juice
Olofofo them dey talk talk talk
boys be like rihanna we dey work work work
See I no they rush for this life guy take am easy
Or you go end up for olux Mr eazi
As I dey work I dey pray...
(As maga dey fall) make mugu dey pay...
Adura loke street everyday... I
As I dey work I dey pray As I dey work I dey pray
Make my turn come oh o.
(control lo) Make my turn come oh o...
(Confirmmay) Make my turn come oh o...
(Say I go call rossel UBA) Make my turn come oh o na na
Make my turn come oh this year this year... oluwa abeg oh
E no go bad money long like PDD
nine girls only me one I be like DVD
this is the life of the real we are not faking (We are not faking boy)
in case u don't know this na the year of the
taking (omo this this na the year of the taking...)
Everybody wanna climb top no laugh anybody
with the laptop I know say you nor dey sleep oh
And i still i still i dey go for the riser now oh
Paddi my eye still dey, dey for the paper omo boy yeah yeah...
Alaye double your hustle lo oh
The street na the story line oh no be osho and jax oh
As I dey work I dey pray...
(As maga dey fall) make mugu dey pay...
Adura loke street everyday... I
As I dey work I dey pray As I dey work I dey pray
Make my turn come oh o.
(control lo) Make my turn come oh o...
(Confirmmay) Make my turn come oh o...
(Say I go call rossel UBA) Make my turn come oh o na na
Make my turn come oh this year this year... oluwa abeg oh

ENVIAR CORREÇÕES